in

LYRICS: Ayra Starr – Stability (Official Lyrics)

LYRICS: Ayra Starr – Stability (Official Lyrics)
LYRICS: Ayra Starr – Stability (Official Lyrics)

LYRICS: Ayra Starr – Stability (Official Lyrics)

Due to high demands, we bring you the official lyrics to Ayra Starr’s latest single “Stability” for you to read as you listen and enjoy the song.


Stability Lyrics by Ayra Starr

London (London)

E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I’m still leading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choos
Wanna sip some gin and juice
Tomorrow will be okay

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

The End


 

Written by Afan Shedrach

Shedrach Afan Kaze (2nd July) is a Nigerian Music & General news blogger, Online Promoter, Phone Technician & an entrepreneur. He is the CEO of Smartslimhub NG.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

VIDEO: Ayra Starr – Sability

VIDEO: Ayra Starr – Stability

Dahitta – Alone ft. Lyta

Dahitta – Alone ft. Lyta